NAWA O.FG SAY DEM GO BAN FACEBOOK,WHATSAPP AND INSTAGRAM , SEE THE REASON

See Wahala ooo!!!

As e be now, e possible say your Facebook, WhatsApp and Instagram no go work again.

Na because FG don tell NBC mak dem license Facebook, WhatsApp and Instagram for Nigeria. That is to say, if dem no sharperly come do registration, FG go off all of dem

Na oga Lai Mohammed come out come tok dis one, him say pipu don dey use social media take spoil Nigeria.

Ewooo, shey na to dey go back to letter writing? #chookmouth 👇🏽

No forget to subscribe to our blog https://Bosnatatv.wordpress.com to get more tori as e dey hot.

Leave a comment